*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija Tori

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience

NPL wahala dey worry 'Big Boss'



D Oga Kochi of d Naija supa eagus, Stephen Keshi don reveal say d 2012/13 NPL ligue wey neva start for Naija dey give ham headache 3 much.

Walala and katakata wey bin dey hapin betwin d clubs Onas and Oga Baribote and him board na hin dey cos make dem dey postpone d ligue, but dos Oga wey dey NFF talk for dem congres wey dem do for Potakot say make dem stat d Naija ligue bfor AFcon go bgin nes year for South Afrika.

Keshi say him no hapi atol as d Naija ligue neva stat and fear kumo con dey catch ham as him tink say dos boys wey dey play for Naija ligue fit no get enough effici if him carri dem go Southi.

“Nations cup wey we dey go so, na big tonament oooo for Afrika and with wetin dey hapin now for d Naija ligue, d playas fit no fit enough to play for d ogbonge AFcon,”

Big Boss as people dey call Keshi talk say d loca playas wey don dey ground bfor for d las 1 year fit helep d mata sall.

“Wetin sweet me b say dose playas don dey with me since Decemba 2011 wey NFF give me dis job and d playas demselves know say na to play well for d AFcon na hin Naija people want,”

D Supa eagus plan for d AFcon don stat for Abuja on Sunday and Keshi hapi say him playas don dey arive camp.

“I hapi say dem don dey show wich is good bcos our plan na to win d cup for Naija people,> Keshi talk.

Naija Supa eagus dey grup C for AFcon and dem go fight with dem enimies wey b Zambia, Burkina Faso and Ethiopia.

Na Januari 21 Naija go fes play dem game for Southi and na Burkina Faso dem go takle.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Live Video Streaming

Sat, 25 May @ 10:50
Sat, 25 May @ 10:55
Sat, 25 May @ 11:30
Sat, 25 May @ 13:55

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...