*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija Tori

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience

Eaglet go practice for rubber feild



Naija golden eaglets go waka go abuja on Sunday from calabar where dem base make dem take prepare well well for the veri veri serious match wit Mali for Bamako there for dem 2013 African under17 qualifier.

As e don confam say na for rubber rubber field dem go play the match, dem coachee for the team come beg NFF say e for better if dem waka go Abuja wey get the kain field wey dem go take play for Bamako. D team bib fess start from d FIFA goal project rubber rubber field dat time for february wen dem bin first start screening.

Eaglet coachee Manu Garba don comot say e for good make dem players practice on top that kain field so that when time match reach dem for sabi how the field go be make the Malian no carry advantage for dem eaglets head. "The training wey we train for calabar this pass one week don helep us well well, but e go still beta if we come manage understand the kain field wey we go pay d ball for Bamako, na im make us wan go Abuja so. To play for rubber rubber field no be new thing to us at all at all, and confido dey say we go cope wella when we waka go that side."Garba talk.

Garba dey sure say when time reach for CAF to do draws for d 2013 U17 Afrika dem championship for December 9 for Cairo, naija name go dey inside pot wey dem go do the draw. D competition go get 8 teams and na d top four go take represent Africa for the 2013 FIFA World cup wey dem go play for UAE.

"By God grace, we go dey d two competishun, both d afrikka own for Morocco n d World own,and as e come be, we go do evfri thing we dey possible to see say e happen like dat' Garba yarn.

Naija dem carry better 2 goal advantage from d first leg wey dem bin win for UJ Esuene Stadium for Calabar carry go meet dem Junior Eagles of Mali for Bamako as dem knock head to see who go carry the ticket enter Morocco.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Live Video Streaming

Sat, 25 May @ 09:00
Sat, 25 May @ 10:50
Sat, 25 May @ 10:55
Sat, 25 May @ 11:30

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...