*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience

Revolutionary goal line technology don land



.

Revolutionary goal line technology (GLT) , wey bin suppose show for World Kup wey dem go play for Brazil, go dey table for market, Fifa don announse for Tuesday

Fifa bin siddon scratch head say the new sistem wey dem wan introduse make e take korrect all the fight fight wey dey hapin as per say, weda ball enta net abi e no enta net and na for lass July dem come gree say dem go use am, dem don alreadi use am for Fifa Club World Cup wey dem play for Japan for Decemba.

" The two GLT ( na the technology wey go know weda ball cross line inside net) kompani wey don dey work wit us dem unda the Fifa kwaliti program, and odas GLT pipu wey don dey wait make we license dem ( dem for pass all we test gon gon) fit come show us wetin dem get for us" Fifa tok.

The pipu wey dia system klik na im Fifa go use for the confederashun kup wey dem go play for Brazil for June time dis year.

All the kompani wey dey interested for the GLT go folloew kollect leta wey dey invite dem make dem visit the venu for midul of match, and dem go take ffinish the mata for earli April.

Fifa presido Sepp Blatter don dey hala say make dem use goal-line technology since in see Frank Lampard wey cross line but referee for the match no kuku see am for the difit wey Germany do England for the 2010 World Cup.

Afta dem test two sistem come see say e gud, dem don approf Goalref and Hawkeye, don license dem, and dem even use am for the Club World Cup.

Goalref dey use magnetik senso take sabi weda ball cross line, Hawkeye own dey use plenti camera take see weda ball cross line.

E b like say two kompani wey dey Germany go enta the market, and na for April dem fit approf.

Fifa statement wey comot tok say " The koko b say we dey use GLT so dat we go gif match offishal dem small hand make dem do dia work well, and to put sistem for all the stadium, come see if e work and make dem referee sef take test am"

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R194.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R341.95


Comments

Sports Talk



Sunday Oliseh
South Africa's only solution
In 1996, the world was graced with the emergence of a colourful and flair-filled footballing...

Segun Odegbami
Nigeria, Tahiti played like schoolboys
I needed to watch a few games before making any analytical comments about the Confed Cup. II needed...

Richard Owubokiri
Let the dress rehearsal begin
We are hours away from the start of what will be a perfect dress rehearsal for the Brazil 2014 Fifa...

Dr Errol Sweeney
Well done PSL - thuggery must stop
The hefty bans imposed on a soccer player and the chairman of an NFD club by the Disciplinary...

Clyde Tlou
Let Ronaldo go
This soap opera of Cristiano Ronaldo wanting to leave Real Madrid is turning into a monotonous tale...

Neil Tovey
Bafana must continue to box clever
What stood out for me from Bafana Bafana’s 3-0 win over the Central African Republic (CAR) was how...