*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Ferguson © Action Images

United dey go Japan



Manchester United don announse for Tuesday say dem go enta Japan wen dem readi for pre seasin trainin for Asia, make dem take allow dia Japanese midfilda Shinji Kagawa do small shakara, don yanga, tap ball make in fans see am

The Premier Lig ogas dem go play J-Lig team Yokohama F Marinos for July 23, for the fess match wey dem go play for Japan inside five years. am

“ Manchester United dey always like come tap ball for Japan, beta tins don hapin wen we dey show here, and the match wey we go play Yokohama F Marinos na very impotant one for we pre seasin trainin” United Chief executive Oga David Gill tok am

“ The Nissan Stadium wey dey Yokohama na one of the ogbonge Stadium for dis world and Manchesta United sef get konecshun wit am becos na we be the fess Ingalnd team wey win Fifa Klub World Cup for dia ( na for 2008 b dat)” am

Presido of Marinos sef, Akira Kaetsu, tok say the team sef fil correct honor say United, wey b baba for Premier Lig dey come play dem am

“ We go show correct swagga tap beta ball for dis 2013 seasin so dat when United show for July 23, we go represent Japan wella, show pipu for wold say we sef sabi tap ball well well.” am

Kagawa, wey be one of the ogbonge playas for the Japan nashunal team, bin sign for United lass year or big big kulele from Borrusia Dortmund and Japan media pipu dey follow am well. am

Japan na the numba three area wey United announce say dem go enta for pre seasin traininm and dem wan do small market for Asia side becos dem get plenti fans buku for dat side. Dem go play match for Australia for July 20 come waka enta Hong Kong play anoda one for July 29. am

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

John Dykes
A day for sentiment, stats and hard cash
The title may have been won weeks ago and the relegation issues settled seven days back but there...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...

Neil Tovey
Khune top of the class
Kaizer Chiefs are on the verge of clinching their first league title since 2005. One man’s name is...