*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Emmanuel Adebayor and team mates © Backpagepics

Adebayor yabs Six



Emmanuel Adebayor wey na im be de Togo star strika for dis 2013 Afcon wey dey go on for South Africa don blast Togo coachi, Didier Six afta dem crash kommot for de kwatafinal on Sunday.

De wahala kon stat afta Burkina Faso flog Togo 1-0 and Adebayor kon attack de coach dat na becos de frenchman no get enough experience na hin carri dem kommot for de kwatafinal.

“Our oga coachi no helep us at all and eveybodi know say I try me best for de field but de coachi no try for us for de bench as him no get experience,” Naso Adebayo take bude him oga.

Agassa Kossi wey be Togo goakipa also suport Adebayor as im tok say de frenchman no sabi to change playas at all.

Make una no forget dat Adebayor bin no wan come dis Nations cup bifor, becos of de yawa wey dey bitwin him and de Togo FA pipu wen Adebayor vex dat security and bonuses no dey for playas.

“We get plenti wahala for de national team and na jeje we wan take enta Togo as de tin pain me becos na Burkina Faso na dem pursue us kommot for de competison,”

“My career go carry on with de national team and I belif dat we go win de title on day,”

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



John Dykes
A day for sentiment, stats and hard cash
The title may have been won weeks ago and the relegation issues settled seven days back but there...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...

Neil Tovey
Khune top of the class
Kaizer Chiefs are on the verge of clinching their first league title since 2005. One man’s name is...

Clyde Tlou
Enough is enough with racists
We love it so much and even call it the beautiful game but the beauty of this game we love so much...