*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Antonio Conte © Action Images

Conte don chop two match suspenshun



Juventus coachi Antonio Conte don chop two match suspenshun afta all the katakata wey hapin afta the 1-1 draw wey the Serie A numba one play wit Genoa dem fo house on Saturday.

Deir Sport direkto Guiseppe Marotta sef kollect in own wey go reach three weeks for the same thing wey Conte do and defender Leornado Bonucci bi get one match suspenshun for d way in behave, the lig disiplin offica tok for statement for Monday.

Juventus wey cari three points gap Napoli bin vex tear head for plenti wisil wey refiree no blow for the match espeshali the penarity wey in go gif dem wen game don nearli finish for the hand ball wey Genoa defenda Andreas Granqvist do

Conte sef, vex enta field rake for the offishals dem and come lata yarn say the refiree no get shame.

Marotta bin lata tok say e bile refiree Marco Guida do wetin in do becos in bin come from Naples ( Na where Napoli dey base b dat)

The Comishona sef say Conte, wey just show from the four mont suspenshun wey dem gif am as per say in no gree repot egunje wey dem wan gif make dem square match wen in be Siena coachi, bin hala match delegate dem plus lineman with plenti aggro

In come yab dem on top and juss dey misyan anyhow lata lata for dressing room

Marotta sef don suspend reach Februari 18 for the same kain thing and how in take rake the refiree for dressing room, Bonucci sef dey gilti fort the yab wey in yab assistant refiree and the refiree afta the match

Palermo coachi Gian Pieri Gasperini sef kollect one match ban and strika Fabrizio Miccoli chop two afta d two of dem kollect red kard for the way dem take dey protes Cagliari lass minuet goal for the 1-1 wey dem play for Sunday

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Live Video Streaming

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...