*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Mario Baloteli © Action Images

Baloteli na hot cake in Italo



Manchesta City Strika Mario Baloteli go fit dey road dey enat in kontri Italo make in tap ball, even as some olofofo pipu dey yarm say AC Milan and Juventus dey eye the guyman.

The Inglang champion dem don dey yarn wit some klubs dem for Italo Serie A inside the pass 24 hour, and e bile na Milan serious pass for the mata. Repot even yarn say dem bin drop £20 million plus oda jara wey fit follow kom for the 22 years playa but City sef no too gbadu the maket

City sef no too move bodi try sell Balotelli, wey trousa no dey dey far from fire, wit all the yama yama wey in do dey do for inside filed and outside sef, but if in go waka, na strait market , no be loan.

Balotelli ( in papa wey born an na from Ghana) bin join City dem from Inter Milan for 2010 for dat kain £22 million and in don dey enta trobul for the klub, in even fight in manaja Roberto Mancini and don get plenti plenti gbege for in head.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...