*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Pep Guardiola © Action Images

Guardiola wan come Ingland



Pep Guardiola don comot tok say in dey gbadu Ingiland football, and in get ambishun to manage for Premeir Lig veri soon, the foma Barca coachi wey pipu dey find anyhow yarn.

Guardiola wey b 41 years, cari break from football wahala make in rest afta in bin lead Barca win 14 cup for four seasins wey in dey there, plus the three straight La Lig wey in win, and dis month sef, the ogbonge coachi don confam say in go start to dey coach from next seasin wey dey come.

Media pipu don dey yarn tey tey dey link am with klubs wey dey Ingiland, Chelsea, Manchesta United and Manchesta City dem, pus Bayern wey dey Germany and Paris St Germain for France

" I dey always gbadu Ingiland football, i like as the area b, the fans and supporters dem" Guardiola yarn from New York wey in dey stay wit in family for message wey comot for Ingiland Football Association website (www.thefa.com)

" Dat time wey i b playa, i bin dey drea to play for Ingiland, but e no come happin, but i dey hope say veri soon for future, e go happin, i fil say i get challenge make i b coachi abi na manaja for dat side, me sef wan experience wetin dem dey experience for dat side" in tok.

"Na unique tin make pesin play for dat Lig, me wan feel the supporters, the environment, media dem and the style wey the players dey display, infak, everitin sef

" I stil dey young, i b just 41 years, so i dey hope say veri soon sef, i fit go train playas for there make i enjoy am"

Guardiola bin dey tok for the 150 annivasary celebration wey the FA organise.

" I wan congratulate Ingilish soccer for the 150 years wey dem don reach, na hapi batday be dat, plus all the pipu wey dey inside dey help for Ingiland football

" Make una enjoy am, becos una deserve am, and una bin dey veri important as our beautiful game don defelop reach dia level, una too try."

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Live Video Streaming

Fri, 24 May @ 09:00
Fri, 24 May @ 11:00
Fri, 24 May @ 11:30
Fri, 24 May @ 12:30

Sports Talk



Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

John Dykes
A day for sentiment, stats and hard cash
The title may have been won weeks ago and the relegation issues settled seven days back but there...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...