Lampard don dey pack him bag
by Andrew Randa 09 January 2013, 08:41
Frank Lampard agent don comot talk say the midfielder go lif Chelsea
wen seasin finish.
Daily Mirror for Sunday bin quote Lampard agent Steve Kutner as in
say, Chelsea don tell Lampard say hope no dey, say dem no go gif am
new kontrak make in take stay for dier side at al at al.
Lampard, wey b 34 years bin score in gol numba seven dis seasin for
Saturday, take become become Chelsea dem numab two highest gol scora
wey in dey share wit another playa.. But as e come b, the mata scrach
small, and the Ingiland player go lif Chelsea afta ogbonge 12 years
wey in spend for Stamford Bridge, wen seasin end.
Ktuner tok say " Lampard wan tap beta ball for Chelsea so dat in go
finish seasin well becos in lof the klub.