*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience

Walcott dey gada Henry swagga



D kain ball wey Theo Walcott tap come make pipu dey rememba Thierry Henry as d way in take score hat-trick ( na three gol for one match b dat) b like d time wey Henry sef dey play for d gunnas as d Gunnas scatta Newcastle United 7-3 for Saturday match

D match wey b one of d ogbonge match wey dem don play for Premier Lig dis season, bin c Walcott play as strika come nack three gol, and na d place wey in din dey beg Coachi Arsene Wenger make e play am,

Walcott sef don dey show say im shoe size fit b like Henry own ( Henry na im b d London Klub playa wey get hiyes gol for dem histori) " Im fit play for centa for attak, i sure well well" Manaj Arsene Wenger bin tell d klub webusite (www.arsenal.com) afta in team enta numba five for table.

" In go beta, strong kakaraka, in do do well, and na wetin me dey expect from am"

Walcott bin score for d 20 and 73 minut come add d numba three gol wen match don dey nearli finish

Olivier Giroud score two, Alex Oxlade-Chamberlain and Lukas Podolski add dier own for Arsenal even as Demba Ba score two for Newcastle dem and Sylvain Marveaux add join.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

John Dykes
A day for sentiment, stats and hard cash
The title may have been won weeks ago and the relegation issues settled seven days back but there...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...

Neil Tovey
Khune top of the class
Kaizer Chiefs are on the verge of clinching their first league title since 2005. One man’s name is...