*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience

Raheem Sterling don sign



Liverpool winga Raheem Sterling, one of players wey manage shine for Liverpool anyhow seasin don sign,new kontrak, add plenti plenti year wey im wan play for d klub, wey b d foma foma Europe Champion for Friday.

Sterling wey b 18 years, wey bin becom d numba 5 young young playa wey don efa play for Ingiland, bin play im fess match for im kountri lass mont for d friedili match wey dem play wit Sweden talk to im klun webusite ( www.liverpoolfc.com) talk say na im dream wey dey show so.

"I nefa start oh, plenti work still dey ground, as Coachee yarn sef, i go stil shine, i dey pray say i go dey cari go, efen afta new year time come, do my best ,make sure say Liverpool go dey win match ." d player wey come from Jamaica talk.

D klub managing direktor Ian Ayre talk say Liverpool wey dey numba 12 for Lig don arrange one of d ogbonge young player wey Ingiland get.

" Since June time, Luis Suarez, Daniel Agger, Martin Skrtel, Jonjo Shelvey and Suso all don sign long long player and dat one sef show say we dey readi to hold our players , and we bilif say to win Cup no far, we go make am for field" im add.

" E don show say d players sef bilif wetin were dey do for here and d confido wey dem get for we coachee Brendan Rogers and efribodi for d klub.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R194.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R341.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



Collins Okinyo
Ethiopia are an example
Many pundits may have known Ethiopia for its prowess in athletics rather than football. Yet they...

Sunday Oliseh
South Africa's only solution
In 1996, the world was graced with the emergence of a colourful and flair-filled footballing...

Segun Odegbami
Nigeria, Tahiti played like schoolboys
I needed to watch a few games before making any analytical comments about the Confed Cup. II needed...

Richard Owubokiri
Let the dress rehearsal begin
We are hours away from the start of what will be a perfect dress rehearsal for the Brazil 2014 Fifa...

Dr Errol Sweeney
Well done PSL - thuggery must stop
The hefty bans imposed on a soccer player and the chairman of an NFD club by the Disciplinary...

Clyde Tlou
Let Ronaldo go
This soap opera of Cristiano Ronaldo wanting to leave Real Madrid is turning into a monotonous tale...