*All times CAT (GMT+2)

Football | Naija

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Mario Balotelli © Action Images

Balotelli don chill for him protest



Mario Baloteli don gree for d fine wey im Klub don fine am, afta im bin widraw d appil wey d disiplin comiti dash am, d Klub bin talk on Wedunesday.

D anyhow anyhow strika bin no gree d fine come cari d klub go Premier Lig dem tribunal, and panel sef bin suppose siddon luk d matta for Tuesday, but as e come be e no go happin again.

"All of us don siddon yarn, we don discuss d matta, and as per d respec wey im get for we Coachee, d fans and d klub sef,Mario Balotelli don gree d fine wey we fine am, and im don widraw d appil" statement wey comot from d klub talk.

" Mario go fit play for d match dem wey we get for front"

Efen as Balotelli wey be 22 years, don agree make im end d matta of d 340,00 pound wey dem fine am, im and Coachee Mancini don reach bridge, na who go cross fess remain, e don reach breakin point sef.

Jose Mourinho sef bin yarn say im na playa wey u no fit manage dat time wey dem dey Inter Milan togeda, and e show wen Citi no even put am for bench talk less to lay for deir game for Newcastle house, afta dem comot am for d fess haff of dem game with Manchesta United lass 3 Saturday wey pass.

Mario Baloteli sef no dey helep imself with all dey yeye tin wey im dey do, dey misbehave inside field, dey kik oda players dem come efen cari banger scatta im baff room.

" E dey pain to see dis kain ogbonge player dey cari im hand scatta im karia and im life, i no juss undastand at all' Mancini bin tell repotas dem wen Manchesta United bin wound dem 3-2 dis month.

Citi sef don tire foe im wahala, im don miss like 11 match insed d 54 wey City play, na suspension upon red card dey rein for im side. Na onli 1 gol im don score dis seasin so, efen douh Mancini dey try do ice water for d matta, afta pipul dey yarn say im fit comot wen Januari show.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Live Video Streaming

Sat, 25 May @ 09:00
Sat, 25 May @ 10:50
Sat, 25 May @ 10:55
Sat, 25 May @ 11:30

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...