*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Burkina Faso © Action Images

Stallions tell Ghana bye bye



De Stallions of Burkina Faso don reach de Nations cup final for de fess time in dia history afta dem flog Ghana kommot for de sekond semifinal on Wednesday as de Babes win 3-2 on PK.

Naija Supa Eagus don fess sit down dey wait for who go tacku dem for de final afta dem skatta Mali 4-1 for de fess semifinal game for Durban.

Na Ghana fess score for de 13th minute as de rifiree carri PK dash dem bifor Wakeso Mubarak score de goal.

De refiree wey come from Tunisia, Slim Jdidi no helep Burkina Faso at all for de game as de guyman do dem wayo wen im just go disallow de fine goal wey dem score and im no even give dem de PK wey de Babes shout make hin give dem.

Burkina Faso wey we know no dey gree to lose as una rememba say na for de lass minute na im dem score de Naija Supa Eagus for de 1-1 draw wey dem play for dia fess group C game.

Strika Bance na him kon be Burkina Faso savior dis time as na de guyman equalize for de Babes, and walahi dem deserve to win de game.

1-1 na hin be de end of de game afta extra time bifor Burkina Faso kon win for PK as dem go now face de Supa Eagus of Naija for de final on Sunday.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...