*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Boye © backpagepics

Ghana no dey fear Mbombela



Ghana coachi, Kwesi Apphiah don tok say de Mbombela pitch wey dey for Nelspruit no be wahala for him boys as dem go tacku Burkina Faso today for de 2013 Afcon semifinal.

Na de Supa Eagus of Naija be de team wey fess complain to Caf about de pitch bifor Zambia skippo too vex complain.

Togo supastar strika, Emmanuel Adebayor kon yab Caf and de Local Organisin committee pipu dat de pitch na disgrace to Africa wen televison dey show am.

Fungus don kill plenti grass wey dey de field as na sand na im full dia now and de thin sef dey embarrass de pipu wey organise de competison for South Africa.

“My playas na professiona and dem go play weda de pitch gud or bad. I don tell dem to carri dia mind kommot for de condition of de pitch as we dey play well well for de field wey worse pass dis one for Ghana so no excuss about de field,” Naso Apphiah tok.

Paul Put wey be de Oga coachi for Burkina Faso don make him boys dey familiar with de Mbombela field as na for dia dem take play dia games bifor dem enta de last 4.

West Africa get swagga for dis 2013 Nations cup as na dia na im all de last 4 teams take come from.

Ghana and Burkina Faso go clash for de sekond semifinal dis evening.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Live Video Streaming

Sat, 25 May @ 09:00
Sat, 25 May @ 10:50
Sat, 25 May @ 10:55
Sat, 25 May @ 11:30

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...