*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Ghana © Gallo Images

Mali fit break Ghana leg again



Ghana dey fin dia numba five Nations Cup, but de tin fit waka like smoke from faya-wood if dem no get beta result afta dem follow Mali play for inside Port Elizabeth on Thursday.

Ghana bin troway dia fess match wit DR Congo, wen dem close eye allow Congo equalise afta dem bin dey lead 2-kondo, and dem go play Mali wey waya Niger 1-kondo for dia fess match.

Mali sef go still rememba how dem bin waya Ghan for las year Nations Cup, wey make dem carri third, and de tin fit gi dem beta morale.

De match go hapin inside de Nelson Mandela Bay Stadium, and guymen dey tok say na two contri wey still get beta tin for front wan play so, but as Ghana play 2-2 draw wit DR Congo so, pipu look say small pikin fit dey still worry dem.

”I don gada many tins about how dem be, but e no mean say we no go get our own format,” na im Ghana coachi, Kwesi Appiah bin yarn on Wednesday.

On Thursday too, DR Congo go follow Niger play, as Niger dey still fin dia fess point for Nations Cup futbal.

Niger jus dey defend wen dem follow Mali play, and e remain small make dem colet draw, till Seydou Keita come score wen match don dey enta 'las chance'.

If na so dem wan take play DR Congo, wey gada ogbonge strikas, den e go worry for Niger.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



John Dykes
A day for sentiment, stats and hard cash
The title may have been won weeks ago and the relegation issues settled seven days back but there...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...

Neil Tovey
Khune top of the class
Kaizer Chiefs are on the verge of clinching their first league title since 2005. One man’s name is...

Clyde Tlou
Enough is enough with racists
We love it so much and even call it the beautiful game but the beauty of this game we love so much...