*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Bongani Khumalo © BackPagepics

Khumalo, Bafana dey ready for three points



Bongani Khumalo wey na him be de skippo for de South Africa nationa futball team don talk say Bafana Bafana don dey ready to commot de pressure wey dey dia head as na draw na im dem take start dia Afcon campaign on Saturday.

South Africa pipu and dia fans vex no be small for de draw wey dia boys play against Cape Verde wey na dia fess Afcon show be dis.

Khumalo kon yan us for supersport.com say na Angola wey be dia ness enemies on Wednesday na dem go suffer de wahala wey de draw don put for dia body.

“De fess game don waka as we don learn our lesson and we go correct our mistake on Wednesday in our sekond game.

“I wan make we forget de pass so dat we no go make anoda mistake against Angola becos we dey gidigba to wire dem,”

De kind pressure wey dey for Bafana Bafana playas dem don reduce small as na draw na im Morocco and Angola too play for dia fess group game.

De skippo wey na for Greece for obodo oyinbo na im de guy dey take tap him futball kon beg dia fans and pipu say make dem please support dem against Angola.

“Yes we know say we no play well for dat our fess game and pipu don dey doubts weda we go fit reach de kwatafinal and we no get any excuss dan to flog Angola today (Wednesday),” de skippo yan us for supersport.com.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...