*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Taribo West © Stanbridge Media

West and Okocha 'inspect' new Eagus



Two forma Naija Supa Eagus intanational guru, Taribo West and Augustine Okocha don talk dem mind about how far Naija team go waka for the ogbonge 2013 Afcon wey don start on Saturday for South Africa.

The Naija Supa Eagus go face Burkina Faso, Ethiopia and the current chairmen for Africa futball wey be Zambia for group C as na two go qualify for the quarter final.

West (na Pastor him be now) say Eagus no go eva win dis year Afcon cup for South Africa, but aded dat Keshi go only take the competison take build a solid team wey go fit helep Naija for future (make una no forget say na the sekond time be dis wey Pastor Taribo go yan say Naija no go win the 2013 Afcon)

“I no wan make Naija pipu put pressure on Keshi and him boys becos dem no go win the cup and I no want make dem disband dem afta the competison for South Africa,” Pastor Taribo yan us for supersport.com.

Okocha who don play more dan 70 games for the Eagus as him manage score 14 goals talk say him want make the current Naija Supa Eagus playas take the 2013 Afcon regain back dia pride as the Baba for African futball.

“Na everybody see how Cape Verde wey neva appear for Afcon force South Africa to 0-0 draw yesterday (Saturday) and u go now see say na every team get ambition for this Afcon.

“Naija no show for the last Afcon for Gabon and Equatorial Guinea and I want make dem take dis one collect dem pride back,” Okocha yan supersport.com.

Na Monday na im Naija go start dem campaign against Burkina Faso.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...