*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Super Eagles © Shengolpix

Naija: second many, fess na exam



Naija fit don win Nations Cup onli two tines, but if na to dey win sontin for dia, nobodi fit reach dia side.

Naija Supa Eagus don finish for inside fess, second or third 13 tines for de 16 tines wey dem don reach Nations Cup. Dem win am for 1980 and 1994, finish for second four tines and carri third seven tines.

Na onli for 1963 and 1982 dem comot for fess round, and for 2008 wen dem waka comot for kwatafinal.

Meanwilly, Africa Nations Cup oga, Egypt don win the cup seven tines and na 11 tines dem don dey inside fess, second or third.

Ghana don win de cup four tines and don dey inside fess, second or third nine tines for de 18 tines wey dem don play. Cameroon sef don win am four tines but na onli seven tines dem dey fess, second or third upon de 14 tines wey dem don reach Nations Cup.

Naija coachi, Stephen Keshi get beta work for front. Wen him dey play, na im be skippo for Naija for five Nations Cup, and hin bin reach final three tines, come win one for 1994.

Supa Eagus dey Nelspruit now, dey prepia for dia fess match for dis Nations Cup, as dem go follow Burkina Faso play on Monday. Dem go come follow champion, Zambia, and 1962 winner dem, Ethiopia, play for de oda two match for inside dia group.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Live Video Streaming

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...