*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience
Algeria © Action Images

Algeria flag go high for Afcon



Algeria strika, Hilal Al Arabi Soudani don tok say he dey hungry well, well to do beta for Nations Cup.

Les Fennecs (na Algeria guyname be dat) don dey inside South Africa since, and dem bin follow South Africa play draw for Saturday, inside Soweto, for 'play-play' match, and de tin sweet Soudani.

”Wen we follow South Africa play, we show oursef small and we for even win dem sef,” na im he tok.

”We bin dey play ogbonge South Africa team inside dia house, and upon say dia supporta full dia, we still play our ball.”

Soudani (he bin don tap club ball for ASO Chlef bifor) tok say he know how Group D go hard dem, becos Ivory Coast, Tunisia and Togo dey inside sef, but he tok say all de prepia wey dem don do since go helep dem.

”Dis group hard well, well and de contri wey dey inside sabi play ball. Na de kin match wey small tin fit make persin win, but as we don prepia so, we don tanda for de match dem,” na im Soudani yarn.

”Na to qualify from de group na im be de fess tin for us. We wan do am for all de pipu wey don dey our back since. We go try gan, make Algeria flag fly pass evribodi own.”

Hilal Al Arabi Soudani fess play for Algeria team around June 2011, wen dem play Morocco and he don score six goal for onli nine match for Algeria.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Live Video Streaming

Sports Talk



John Dykes
Wunderbar Wembley date
I’m honoured to be part of SuperSport’s presentation team for this weekend’s Uefa Champions League...

Neil Tovey
Why Baxter’s way has worked
When Kaizer Chiefs first announced the appointment of Stuart Baxter, the decision was met with a...

Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...