*All times CAT (GMT+2)

Football | Tori for Pidgin

Note: this article is written in Pidgin English for a Nigerian audience

Algeria go show earli earli for Afcon



Algeria go be one of d fess countri wey go enta South Afrika for d Nation Cup wey go start for Januari, afta dem bin set Januari 4 as d date wey dem go land.

Na only 18 days we remain make de play dem fess match for Group D and na against dem nebo Tunisia for Rustenburg.

D Algeria Football Federation say dem go assemble deir squad for Januari 2, come carry two days do all d test test wey dem wan do for deir Technical Centa for Sidi Moussa.

Afta dat one dem go trafel inside special eroplane wey dem go charter carry enta South Africa for Januari 4.

Coachee Vahid Halilhodzic say as dem enta, e go gif dem like 5 days make dem finalise d 23 playa wey go represent de, as e come be, dem go carry pass dat number sef so dat dem go wait till lass minute before dem go submit d list becos dem wan see who dey kampe and who get wahala.

Algeria bin lose d lass friendly for house, wey dem play with Bosnia don arrange kaban for KwaMaritane near Sun City but no enta dat side till d 16th..

Dem also arrange friendly match with Bafana Bafana for Gauteng on d

12 of Januari but South African Football Association neva confirm am yet. Algeria dey hope say dem go fit play anoda friendly wit any clubside wey dey dat side either for Januari 17 or 18.

Algeria oda Group D match na against Togo for Januari 26 and Ivory Coast for Januari 30, all for Royal Bafokeng Sport Palace.

Shop

Gerrard: My Autobiography
Steven Gerrard is a hero to millions, not only as the inspirational captain of Liverpool FC, but as a key member of the England team.
R118.00
Red: My autobiography
No player has been more synonymous with the glory years of Manchester United Football Club over the past two decades than right-back Gary Neville.
R195.00
The Professor: Arsene Wenger
Idealistic, passionate and scientific, Arsene Wenger led the modernisation of English football
R138.00
FIFA 13
All-new Attacking Intelligence infuses players with the most sophisticated artificial intelligence ever achieved
R564.95


Comments

More expert analysis and opinion from Sport24
The opinions expressed by Sport24 experts and bloggers are theirs alone, and do not necessarily represent those of SuperSport

Sports Talk



Dr Errol Sweeney
Why are referees explaining their decisions?
Match officials make mistakes because they are like you and me - human. However, in modern...

John Dykes
A day for sentiment, stats and hard cash
The title may have been won weeks ago and the relegation issues settled seven days back but there...

Emeka Enyadike
Beckham, most popular football star
Is David Beckham the most famous football player ever? I tweeted from my @EmekaEnyadike handle and...

Segun Odegbami
Dortmund may surprise favourites
I cannot disguise my interest in Barcelona. I never hide my love for their style of play that is...

Calvin Emeka Onwuka
Not this time Arsenal
The league title is with Robin van Persie and his Manchester United teammates. Man City have...

Neil Tovey
Khune top of the class
Kaizer Chiefs are on the verge of clinching their first league title since 2005. One man’s name is...